@DurkioWiz If no be sey na olodo dey trend, which impact dem don really make?? Imagine sey na intellectuals dey trend, dem no go make better impact??
Mtcheew
@MkoTheComedian MKO really dey fall my hand sha
He no gree bring people up from him Tiktok live to voice out their opinions
At this point it’s safe to say you’re narcissistic, you don’t wanna learn from others and feel you know it all.
@psmack2000@effxzzzyy@Odumodublvck_ One thing about you peller fans is that you see criticism as hate
You people really have low iq like your GOAT
Criticism is not hate or jealousy
Criticism is normal
So you have no point
Peller is not even creating content in my niche for you to say im jealous of him.