@StatsbyJordan Na mood @LouieDi13 dey use navigate, person wey wan send u money, no go check if your story dey touching ๐๐.
Na wetin I see am like
This current situation that comes with no map is giving me a hardtime....
I keep trying, trying, trying..
I keep pushing but still inline
Omooor, e hard but still cant stop cause no body dey