You no see her wig? If them use am wipe u, ur soul fit comot ur body. E be like mop wey harmattan catch. Na rich woman wig be that o, all of us broke and she rich 💀😂
I dey see am too for here. Na fake followers she dey use, she and her pablo. Person wey dey like her own posts for Instagram but she dey make noise say she get customers. Who dey view snap story wey long like that. @mhaybella
@ThatAnonGuy20 no wonder this Oyin girl go beg people to defend am for WhatsApp, na fake followers she gather for snap💀12.8k fake followers with 7 spotlight views, nobody dey view am🤣Go check am
Person wey dey call another person broke no fit afford Camry 2018, the werey think say na by the 1m business startup them no broke. You no broke and u no get shop? Fool😂I no believe say I actually engage this things @Wayy_Bk @mhaybella
I can never be a couple content creator because I think there is a level of foolishness you have to exhibit to do that type of content. And if my man was that foolish, he will give me the ick.
@TruthFinderrrrr@bldyrngr I don post the werey for IG back, be like I go even use sponsored ad boost am. Awon oponu omo radarada, she resemble all those body odor pablets wey dey go beat person with cane, she self kuku get body odor @mhaybella
@hacksecure_@Ex_sakshi Hi! Sakshi
May I send you a direct message please? It’s quite sensitive as it concerns your employee at Hack Secure.
I’d really appreciate your response. Thanks
The mugu don even rush block me. Na him dey fear pass among them. Point the post out, make we delete, make everybody dey their dey but he dey find tracker
@TruthFinderrrrr He just dey buy more wahala, no be this idiot mention arrest for Instagram. Person wey don use money buy bleaching cream finish and never chop wan arrest person. @bldyrngr