If you don’t promote your shit you lame
Even Jesus bin do promo
What you think the disciples bout
What you think missionaries for
Dem even dey do world Tour
Don’t be lame
Played music for Adekunle Gold after we dun complain about Manchester United for like 2 minutes 😂
He chop am !
He say wetin dey sup with this PH boys sef😂😂
Tap in now oh, Crowther stocks are out the roof soon.
GBM to the world !!
PH to the world!!
@adekunleGOLD an honor🫡