Omo make everybody stay guided oo
Cause when e later sweet for my side, the only way una go notice am na the good food and correct clothes wey I go dey wear. You no go ever catch me for anyhow parties or places wey no add value to my life. I know Iโm here for a great purpose
Since I started watching Lionel Messi, his performance today was very poor, but he still managed to register an assist and a goal.
My fuckkking GOAT ๐