@phspecials Though I no Dey collect money from my church whenever I play piano for them cuz I donโt need that, this statement made by this pastor is bad, what about the tithe una Dey collect? Is it not payment for the work you are doing? Lol
@OlawaleOlanir12 Someone close to me met and marry a girl legally here in naija, carry her go Uk. The girl start threatening the guy say he wan come back after few months, no be juju be that. Sheโs now in naija and believe her eyes go don open by now.