@Basketballpunt3 Sometimes I Dey always wonder if una Dey purposely they put mumu games for una games cos how you take book this nice thing then com go put women.For all the games way Dey today o
@Rainespanthera Nobody follows my command you see as you useless how many comment you Dey get now,lol mugu man you never see anything very soon na just you o Dey comment other than your family members
@Rainespanthera You way be failure way your papa and mama be cow for giving birth to an idiot like you .biggest idiot of all,see imbecile way Dey mislead people God take your life brother ,Na ogun go kill your mama if she never die already
@Timmyofdelta Since way I take discover X and punters I never fit save,Most of una go think say life Dey here,watin Dey pain me pass na that we try again ,Na so una get betting funds
@callmerosyBB@Timmyofdelta So watin I Dey talk since last year say Bb is scripted game way dem Dey use hand play but go break every 2 mins what do you expect .