Entertainer + you-tuber+ aspiring to be a Billionaire + Junior web developer + A Lover + Godโs messengers + I follow all accounts with 30BG on their bio
@_phaarouq una just de cap i de look Una. Make dem dey drop their babes snap chat handles if e sure for una papa ๐๐๐โฆ 9ja babes wey material wan wound their left ventricle
@TundeWalls You de craze?? You go do pillow fight with the hooks ๐๐. Person wey go resume duty the next day if you still press money after that day she no go gree you opueh ๐๐. E sure me say e still de press fund inside that marriage