I am ready for an incredible new week.
Money, Success and Joy will flow effortlessly towards me this week.
I am ready to receive all of the miracles and magic coming my way this week.
I am always where I need to be and the timing of my life is perfect for me.
I Affirm β
@KODEAD99@ElitecyprusT lol π like how you still take sabi Ponmo with Swiss eyes ππππ, and you still sabi say na 100 naira lol π because na 100 Naira Ponmo e Dey always use chop , real recognize real ππππ
@KODEAD99@ElitecyprusT Omo i dey use the werey make more money self , I dey verified the oloriburuku no dey verified now , if Elon don pay I fit help am with small change make him fit feed the mad man and woman whey born am small πππ
@ElitecyprusT@KODEAD99 Lonely crying man πππ, your mind no reach ,hope you don arrange cloth for shop today make your oga no collect daily bread for your mouth πππ, chai this guy just dey make my backi go well ππππ
@KODEAD99@ElitecyprusT lol π omo I just dey high Dey laugh as I dey reply the werey , dey use am catch cruise , e really need that attention, na just cho cho cho the werey dey do πππ
@ElitecyprusT@KODEAD99 As my guy said earlier , na me fuck up whey go dey give hungry man attention whey he dey seek , because I observe your page self I see say you are just a lonely man seeking attention, enjoy π, Swiss man
When you cop a rolly we can talk better πππ
@ElitecyprusT@KODEAD99 Bros all this your Cho Cho Cho don too much , show workings , you just Dey explain explain tire , Pele ooo Swiss man πππ
@ElitecyprusT@KODEAD99 You Dey Switzerland Dey type like who Dey ABA , you better go arrange cloth for your oga this morning make dem no collect phone for your hand
@ElitecyprusT@KODEAD99 lol π if you get my level of education, your whole family will be proud bro , Iβm asking again have you ever worn a real Rolex , can you boast of a 100k$
Your papa never see money before , I pray you see help bruh you and that your fake travel what you just dey talk , even if your papa travel all your travel money no fit reach one Rolex money , all of una for that una family go just tear acl , just dey jeje for that lungu you go dey ooo
@ElitecyprusT@KODEAD99 See person as person whey just touch down dey type werey. , una family members dey for yaba , you better go join them for there , atleast dem go help you add Ponmo π€£π€£π€£ππππ
@ElitecyprusT@KODEAD99 Na why your life no get image bruh , talking about wealth you canβt even boastfully brag about online , just typo typo , I asked you if your whole generation has ever touched a hundred thousand dollars before , or worn a real Rolex before
@KODEAD99@ElitecyprusT I ready for am ni , person whey all their generational wealth no fit buy my one ounce na him dey cap nonsense online , if dem don buy 10k twitter account dem no dey sabi their set
@KODEAD99@ElitecyprusT Bros this one no even cross anything , e sure me say this one dey one corner for ijesha na why e sabi say dem say sell Ponmo 100 naira
@ElitecyprusT@KODEAD99 Na why you Dey hide your face now , big fool , mumu you dey boast say you don touch don country , you don see 100k$ before ?
Your generation don wear real Gold before ?
Una don even wear Rolex before ?
Damned fool whey Dey seek engagement