@instablog9ja wetin dey mad me be say 90% of the people wey dey criticize her for comments dey do am on a steady...but come dey form well-mannered online, well-mannered kpai u dia u filthy perverts ๐
@Tijjani822 Bnxn is a beast abg... Fola good too but got basic flows but u dat bnxn... I comot cap for am on top dat him project with sarz especially on the song "already"...damnnn