September,
Actually a month to remember
Ran myself ragged.
I hadn't been that motivated in a while.
But it was worth it I guess
Although it nearly cost me my mental health.
September
- made 0figs💔
- got 0 paying jobs.
- connected well with frens
- lost my sleeping schedule
- almost ran mad multiple times
October will be good to us 🙏
So because your brother pick in own girlfriend from inside gutter e mean say make all of us sef dey run am?? Why her own money no up?? Abi Dem Don curse Una with make una dey imagine on other people money??
“I no fit change babe phone”
Bro get your money up and stop embarrassing your generation.
Your mates are out here buying their babes cars and taking them on vacations but your problem is a phone that’s not even up to 3M?😭
This is tife, Yankee gadget’s right hand man and one of his deadliest guys.
This one no dey forgive o. Yankee gadget fit still forgive you based on reputation, but I no think tife get forgiving spirit.
You literally don't know this man, and that’s because he no dey flaunt his doings. Tife is made for life. He’s on Yankee gadget’s payroll and quarter of his salary will sort your present, past and future.
Una go just come online dey talk rubbish about people una no get idea about. His properties for Lagos and Port Harcourt alone worth billions.
that’s just poor man’s mentality tho. 100k na water for some people, na because you no guide like that dey make you say these things
sent this girl 250 bands cause she was pretty some months ago. make una stop all these poor man talk. if you get am clear e no go far…
Omo I gaz restructure my humour cause na Everytime I gaz dey explain say na joke, I dey always forget say I no dey gentlemen settings again.😂😔. Or make I no even dey joke again. But that will be worse cause I dey joke gan people dey talk say I too serious.sigh....
The problem I am having currently is people thinkimg I want to take their money. No I don't, I don't even like free things. If I didn't work for it I don't want it, If you gift me anything I automatically feel indebted. I start calculating what it will cost me to pay you back.