@Wizarab10 Just now now my madam just sent money to her brother that had accident but last week she been refuse make my oga send money to him mama for hospital. Talk sey na last born he be and others dey. This woman na four wife's her husband marry and na her step bro oo
@GloriousGod01 Building it from una parents house. Person wey dey pay 120k go dey collect 250k from their parents.... That's why sometimes the school will hike school fees and put it in the news so that your parents will see it.
@john322226 My oga I dey follow you since tey tey, and i dey do anything wey you ask. Even if you bring bed say make I lie down I go do. Abeg na make man taste this blue tick ππ. Even if na to quote me