@OgbeniAdugbo You yourself no get sense OooโฆWhy should they block road for where traffic light Dey..This country just Dey full us shaโฆSeems you have agenda๐๐
@ItsJustLuqman01@olasebotifeg E b like say u don Dey another country na Y..For naija wey another person prayer is for you to just enter their trap and reason you wickedness๐๐๐๐๐
@AdetayoOOpeyemi@charles_ogbodo@yabaleftonline No worriesโฆif eee reach your turn you no go see helpers OooโฆWho told you they have nothing to loose..They are also scared to die one way or the other..No money Dey con hustle for there na,if dem see something wey go kill dem ehnn,dem go pick race