@soccerpunterr They must pay me my complete money money @SportyBet out of 65k u Dey give me 44k for what na since all this while I Dey lose today way I win you no gree pay complete
@SportyBet Come @SportyBet I won 65k and you reduce the money to 44k I played Real Madrid v Malaga CF
Pick Over [email protected] and it played the 2nd game is TSV Hartberg v SV Ried Pick Home or [email protected] and it played please I need my complete money thanks
@Naa_stakes@BBNaija Even if this 2 guys join dem Dey will still lose ๐๐ this set just no sabi anything at all na only to fight and argue ๐ฏ๐