Before you go into relationship or marriage with someone, first of all check if the person is mentally stable, some people are mad inside, don’t just be carried away by the physical appearance.
The sign will show don’t ignore it.#oncode
Why DELTA STATE government no want put mouth for this house rent and agent matter for this state? Exactly ASABA.
Why are they acting as if they don’t know about it…. #oncode
when a man really loves you... He sees beyond your body, he loves beyond how slim or chubby u are, which ever shape you carry he has already approved of being beautiful in his sight regardless #oncode
Pikin wey no get helper suppose get sense..
No let anybody pressure oh, cos if you kpai today everybody go still dey okay, that your family wey dey pressure you so go still move on with their life. No k!ll yourself for anybody. #oncode
For Nigeria men, 35 years old ladies don old for marriage but American 60 years old woman, una still dey carry am enter this country come marry, the day wey one of una go carry vampire enter this country, na that day una go see my true color😒😏🙄. #oncode
This period fit make man dey reason say him babe or newly wedded wife na bad luck 😂, oga no go dey blame innocent woman, the economy is getting worst day by day, country don over hard…. #oncode