By the 28th now una go comot another 3400naira for SMS alert charge. Let me not even remember the card maintenance charges I get when I don't even own a debit card @gtbank . NA to go dey bury my money for ground oo
Dear @gtbank I am not sending any mumu message on any live chat come here and explain. Na so 100k miss from my account earlier this year, I went to ur branch and got one shabby explanation
Una dey activate service for person when the person no ask for am.
The airtime na 500 oo but una never even fit dash person 50naira free airtime before ahn ahn @AirtelNigeria I'm passed nau
Dear @gtbank please is one sms not 6naira?. How much do u guys send me and how many transactions do I make a month to be charged around 3500 monthly for SMS ALERT?. I beg for an explanation humbly
@AirtelNigeria it's the new pattern tou guys have, noticed it previously please I do demand an explanation. I mean I have data or are you adding my airtime to my browsing too?