@Row_Haastrup Una call poor men to entertain Una and you call it wedding, day light slavery.. see as that one Dey drag for sit , make Tinubu pikin join the game na
@Teeniiola Back in Uniben, Dey no born police or army to enter campus, na their base their strength end, Uniben security alone go treat your fuck up, that year anything wey make you enter case for Uniben security u done, I no know Wetin Dey sup now
@MSIngawa Something must be wrong? Look at that CV, not even an interview, with my Bsc sef I get interview
Package that CV, reach out to expert, your cover letter too, treat job applications like a full time role
@NigeriaStories This is usually a teenager behavior especially those 13 to 14 years that spirit is so familiar, either you cast it out now or you will grow a nuisance to the society