@DaniJustin14@nomanfooty1@FabrizioRomano Senior and role model no be the same thing, shey some of una no senior davido and Rema them but they are some una role model
@23_Oliverrr@AsueDaniel37706@DrDanny2030 I no dey explain anything to you because me I know how naija take dey operate, I no go shock when people like wizkid join city boy movement in future if Nigeria continue like this
@SmokeboyBm@AsueDaniel37706@DrDanny2030 Queen Solomon no vex, u no say u still be small pikin u no go too understand how Nigeria operate, I no go suprise in future make I see person like wizkid in city boy movement ๐ ๐
@23_Oliverrr@AsueDaniel37706@DrDanny2030 I'm sorry if e pain u but na u gan gan be the real illiterate because u no need read naija pattern as u no know that politics den dey play for naija
@Big____dice@AsueDaniel37706@DrDanny2030 U don dey understand where I dey come from about Nigeria thing, bro I wish say na wizkid or any other musician do that thing the matter for long, but na politics dem dey use people life play for this country
@AsueDaniel37706@DrDanny2030 I no sure say you really understand where that guy comment dey come from as a Nigerian, make tomorrow reach u go see efcc dey find wizkid for money laundering because of politics and e go shock u. Nothing wey no fit happen for this country as long as you be citizen