Its Donjzzy been while I hear from you Oga hope you're doing good Sha just say make I holla at u ni hope economy no reach ur side because for here things red oooo
@DONJAZZY
Yo Bred I don tagg baddest say things get as e be for here rain jus dey fall since Monday and sales dull gan but bills plenty,help me tell OBO or you fit gat him covered abeg na beg I dey beg oooo π
@B_RedHKN
@davido Babaibeji make I no lie things get as e be for here oo i just dey work cross leg rain just dey fall since Monday sales dull gan and bills plenty Aje!
@davido baddest abeg oo my landlord asked me to leave coz I dey chop ur gbedu oooo I put (With you )on repeat still loud my huffa join π he say make I leave him house ) funny enough I never know wen I said 001 for a reason πππ
@vdmempire I'm from Ogun state I want to learn plumber but my oga said I should get some tools with 200k I can fix that bro I stopped work because of this
@yhemolee_ Bro please bless me I need to pay my brother school feel before they resume he's studying in RSS sagamu also in hostel I'm the one responsible for him since we both lost our parents please bro
@yhemolee_ Olowo Eko abeg I need 400k I'm the only one helping my broda in his school since we lost our parents and right now the place I work don crash jobless he's schooling in Sagamu RSS also a boarding I can show prove bro