@caleb19979@chippercashapp My biggest problem here is u can't make transfers dey keep debiting wetin happen
Landlord pursue comot for house...cause u seized my rent u app....what's going on
@davido I still don't no why niggas keep hating on you bruh...
I respect ur struggles
I respect ur hustle
I respect the fact that u came from success and made ur own success
I respect ur music
I respect ur personality
Big shoutout to u broo.......u the realest....
@Odumodublvck_ Knock kehh that stupid nigga wey him record wack....always dissing artist to kickstart his wackshit...if e sure for am make e give us records like bling bling again