@ultimate_kombo Oga rest
Dem don win be say Dem don win
Don't you know what they call "Home Advantage"?
You fit swear say ref never ever favour Barcelona for match before?
@ultimate_kombo 🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣
Cry for me 😭😭😂
If dis buckets full let me know abeg make I bring GP Tank
Mbappe nor be generational talent
Make ur Haaland come score this kind goal na😂😂😂