@Omaaar96 Why is the quality of the league always questioned when Barcelona wins by a big margin or complete a comeback and nobody ever seems to care if Madrid does the same?
@CeeDeeTe I no kuku yeye am. I talk am as e be ni. Go check people wey Dey say make dem bring Xavi back and sack flick na the same people wey see all the players coming through the ranks of lamasia as superstars;people wey no good. You see Barca fans, the wey we Dey hype our own ehn. SMH
@CeeDeeTe You think say na joke? Thatβs the kind of coach Xavi is;he complains about everything wey you no give am forget about the ones wey you nearly die when you give am. Xavi na like woman. His follower go tell you say he better pass flick;how German go pipe you five to nil? Shameful
@CeeDeeTe The next profile of defenders wey we go buy should actually be players who can defend their box left back right back and left center back. If na dem cubarsi England pack for back yesterday after dem collect red, just Sope oti lo.
@CeeDeeTe Baby oil na
The funny part is if you go back to his older tweets,you will see how highly he speaks of Messi, maybe he ask for money wey Messi no give am oo, I no know, Sheybi when he wan start to Dey lick Ronaldo epon e suppose delete those tweets? No oo,E no even touch am.
@CeeDeeTe I didnβt miss a single minute, Barca could have won that match 4 goals to 1 in the first half alone. Arsenal? I no like them for shit, I hate most premier league teams, dem no sabi play ball na fight dem Dey fight for that place. Xavi played like arsenal I hated him for that.
@CeeDeeTe Na idiot
And that our back line smh π€¦πΏββοΈ
Our best back line is Martin Christensen cubarsi and Eric
I think in a big and important match, this is what we should start with