@Kechu_xoxo@fattylincorn_01 He actually do move with security but it seems he just decided to move freely on this particular day as the man no kuku get anybody wey he dey expect to kill am. Thank God for God sha
@CDCFIBNG You guys must be joking. You clearly stated it on your IG page that applicant can skip that NYSC number thingy. Check the time of my screenshot before running to IG to edit your post
@iam_smalldoctor A friend of my husband experienced this as well. House well furnished, everything bam, moving into the house, e everything started falling apart. The house dey Aboru. Na later when he wan pack comot he dey hear gist say naso anybody wey stay the house dey move backward on a ๐ฏ
@Only1Etubo Kaabo..... Etubo 1
Omo Olope gbogbo Twitter
Booda to catch chicken ju laba
Why you come resume with fight.... ehn ๐คทโโ๏ธ๐คทโโ๏ธ๐คทโโ๏ธ