Did you know sabi girl pulled 500million plus 3 times in 2024/2025 from mentorship ??
And that’s enough to live a luxury life.
Why you think say your idolos Dey market signal group like akara ??
1 slot left oshi 😂😂
I sabi all of them no worry. Na why them hate me, because I go surely expose them 😂😂
🚨 Manchester United had direct contact with Rashford camp, amicable talks with #MUFC.
Man Utd open to welcoming Rashford back to training and Marcus open to start pre-season under Carrick.
No guarantee he stays yet with eventual bids to be considered later on but important step to rebuild trust.
🎥 https://t.co/9EgSQ3tZt9
@AU79executioner I see people dragging executioner lols, nobody dey fool around reach bernard for this app, so coming out and saying u no dey support stupidity dey somehow when most people wey he dey support nah likes of bernard. Attention seekers.
NB i no dey teach am how spend his money. END