@Adikastakes Adika my bro only if you know how much this boy and him papa dey vex me , bro will have a very very long bench cos Nico Paz sef no see draw 😂
@Yemtado@Francophone_69@PoojaMedia Na why you no get glory werey 😂
When united Dey build the glory dem hold your team back you just mumu anyhow make mosquito get sense pass you omo you fall my hand gan 😂 European Virgin
@Francophone_69@PoojaMedia 😂 if Manchester United fans come that place ma to come dash una like 7 join cos why only one trophy go dey that settings na poor settings be that na 😂
@he_is_ola001 Not lecturers alone but secondary school teachers most especially those Coppers and then never increase their mama salary then oo 😂 one nearly send me to heaven but she sef hear word 😹😹