Imagine a natural principle that states that any man who fights will automatically be unable to satisfy a woman on bed, omo na peace go dey everywhere oo😂😂😂
Don't blame Gen Z's who think pussie is power.
iPhone 14 Creamy Burna
@nihiinn_ Wetin una dey talk sef?😪
na to split am into two
200M for VIP hotel then the other 200M for filling Station. Nonsense
Wetin make you think say 400M fit build hotel ?????