@dukeofkorea@instablog9ja Wetin u Dey talk so?? Who said the money came in once? Asake was recently offered $3m for 4 shows (4days work!)Poor man no Dey ever believe say people Dey make money. Give us one valid reason why you exempted wizkid and burna boy?- we can still say Davido is from a rich family.
@instablog9ja Psqaure don Dey share $1m as at 2013, wetin kon be 500m as at 2026?. Zlatan no small oo; nigga owns a lambo urus worth 400-600m, rolls Royce Cullinan, Bentley Bentayga, Ferrari portofino, Tesla truck, custom ZTTW maybach van and more.
@instablog9ja fine I fit never see 500M before, but the money no really long, his customized ice chain alone is over that; Only the business project and plans in my head would finish 950M and It won’t get a car for myself above 20m. Money wey markangel and Emmanuella Dey make without tours oo
@Datarpro@Silva_ojonimi@instablog9ja Borrow pose as how?? His ice chain is customized with ZTTW, his lambo is one of one with ZTTW plate number Abi nah you Dey borrow am cars, his Maybach bus is fvking customized with ZTTW everywhere; try go customize Toyota if e easy . Poor man no Dey ever believe in doings.