Sweet like Unavailable dance, dangerous like E Choke 💥
Official 30BG Sweetheart 💎 | Shrining good vibes only 🔥
I no dey drag o, but I sabi finish you calmly
@GStubborn10434@davido signs deals you cry
Davido gets opportunities you complain
at this point the problem no be endorsements
na the fact say another artist dey win and your chest no fit carry am FIFA and Puma no fit afford Wizkid but FC fit afford 24 hours explanation service Delusional fc
@GStubborn10434 So you sabi Davido business portfolio pass some shareholders
the man dey collect deals
you dey collect headaches brands dey spend money to work with am
you dey spend data to complain about it
one side dey sign contracts
the other side dey sign into Twitter every day ode
@GStubborn10434 DELUSIONAL DIDIRIN I GT UR TIME una say Wizkid bigger than FIFA AFCON and Puma
but somehow na Davido endorsement deals dey keep una awake every night
if all those brands no matter why una dey cry whenever another artist signs one PAIN IS THAT U
@Wickedpresh Why fifa go call TweetKiD for world cup wetin he Wan go sing for Dere shay na sempene of kpelemse he wnat to sign for FIFA niiiiiiii popsy wey b old taker living on leftover spotlight wen fifa no dey mad dey will na call Osama bin latweet to com sing no naaaaaaaaaa ain't no. Way
@Kashope_Zmith@fcspokesman dont cry
na you suppose dey tell your reflection that one the way you dey fight this battle e be like say na your family inheritance I touch
relax my brother
the tweet hurt you more than the person wey e concern but na you dey defend another grown man with the passion of unpaid
@GStubborn10434 calling a FIFA World Cup soundtrack a flop because it no match your taste is wild
FIFA no dey pick songs based on Twitter emotion na global reach and audience
you fit no like am but calling it biggest flop in history na overconfidence with no receipt
@spokesmanfc at this point no be fan support again
na creative writing competition
tomorrow una go tell us say Wizkid bigger than football itself at this point no be fan support again
na creative writing competition
tomorrow una go tell us say Wizkid bigger than football itself Delusional
@fcspokesman the pain still fresh 😭
any small thing now na jealousy
if person talk una go say na because Wizkid no get the call 😂
abeg heal first before entering comment section some of una dey defend celebrity success pass una own future Efulefu At 40
@fcspokesman my help comes from God
but your attention comes from Davido because without Davido content your account go dry 😭😂 na social media matter no concern you but na you dey carry am for head pass everybody 😂
the obsession and the prayer points no dey match my brother 🤣 Delusional
@fcspokesman you claim say you dislike @davido but na you dey promote am pass some fans
the man no need PR team again
he just need you and your notifications turned on 24 hours a day 🤣😭 imagine dedicating this much time to somebody you claim not to like the obsession loud pass the critism
@fcspokesman@fcspokesman you don turn Davido gist into your full time occupation
new song you dey there
new post you dey there
new interview you dey there
na only when dem ask wetin you achieve for your own life network dey suddenly disappear 😭😂
@Real_Akinkunmi@PoliceNG Akin or whatever u so daft wat does tribalism gat to do with this one now @PoliceNG wen will you also use the same energy to rescue those children Abductee in the bandit camp is t bcos they are not related to politicians like Gov ministers president and etc do better oooo
@aonanuga1956@aonanuga1956 y cnt u put d same energy to catch bandit mtchwwww release does people dey re not the problem of the country for ur mind u na dey do u na job at wat time wen tings don spoil go far free does people in the bandit camp ooooooooooooooooooooooooooooooooo