@jon_d_doe Me wey don marry with 2 children I dey wake by 6 to prepare my first child for school during school days.
During weekends I wake by 7 or 8. Na una sabi o
When I was working, that was when I do wake by 5.
@jon_d_doe So he no fit prepare him bathing water??? Continue doing ooo, the day u don’t do it that’s when he will end the relationship and marry his true love 😂😂😂