@yabaleftonline@GloWorld
If this data finish this night ,
Na una go Dey update me on Wetin people tweet sha .
Cause after surviving about 11 hours of network down time , now to buy data , na war .
Even a friend tried to share
Error message yi ni shaaaaa .