Before we enjoy Palestra signing, Chelsea add Rogers
Before we celebrate Rogers, dem add Welbeck and Barco
Before those ones wear Jersey, Mudryk resurrect from where he go
Before Mudryk join team back, dem don add Henderson
Abeg make Una help me, Chelsea dey overfeed me ππ