@bulleshi@Cleverlydey4u Who be this fool again?? Because he speak up for himself he be olodo again too before na because of English a slave master's language na him make una bitter @iam_YCee call am olodo all of una with una inferior and enslaved mind set think say una smart smh π€¦ real olodo na him u b
@NationUnit67771@bod_repuplic I swear the mumu @iam_YCee sef na yoruba igbo wey de drag person he snr for lord lugard ππππ say na English be ehn problem e sure me say he no sabi the both language of ehn parents properly ππ
@YKoluwaseun9 Nobody has or needs all the knowledge in the world only the ones that serves them it takes numerous skills and knowledge to be where peller ...self awareness first na big knowledge @iam_YCee and everyone supporting him are the main olodos to think one perspective is ye and amen
@YKoluwaseun9 You de mind them peller smart to reach where ehn de if you think intelligence na by English and a paper wey call you graduate then you're the actual olodo uprising, inventors for China wey no know English nko abi na the countless billionaires wey no be graduate around the world ?
@NationUnit67771@bod_repuplic They try black ball person over a slave master's language while most of them no even know their mother tongue properly modern day mental slaves smh π€¦
@NationUnit67771@bod_repuplic@iam_YCee This question na for how long na ...werey go still go back to where he from come with the way he de before na grace child he wan black ball body go tell am ππ