the only reason satan ibile jump on these remixes is because he has remained stagnant musically over the years.
shey na asake wey dem book for paris today, berlin tomorrow wan dey chase ‘ore agbako’ remix? or na rema?
na neighbour wey no get work dem dey ask if light dey house.
“Wanna smoke and chill?” With one joint? 😭😭i should leave my house to smoke one joint w you? Its two of us on one so basically half a joint. Lol dpmo abeg
I no know why anytime money come my hand, e go just dey do me like say make i begin dey help people…i hate the feeling cause nobody dey come through for me when i need help💔