@pinkpnterest Oga rest abeg.. you don't know whether she's been warning her friend for a long time, continously talking or warning to her friend but she wouldn't listen.. if na me u come my dm make I comfort u after I've talked to u enough na the same thing I go do.. maybe even worse sef