The reason I donโt take most of the โRed Cartelโ arguments about this rule seriously is because theyโre baseless.
The โRed Cartelโ and it took Arsenal 22 years to build a team capable of winning the league. Liverpool took 20 years, and United have been waiting 13 years.
@jefiyke Na why I tell you say them dey bait you and you fall for am. For me anything them do na them sabi.. My own na to support my arsenal and enjoy the season. Anything aside that no concern me.
@jefiyke@StePurpleHeart Lol ๐ I no get wetin to tell you sha. So na this narrative dey play the football and make arsenal dey win match abi or something else dey happen again. ๐
@jefiyke Your issue na with arsenal. Sky dey do their show and them decide to use e picture. But you no wan see pass am.
Na why I say with this thought process e go hard to tell you anything wey you go gree. Make we leave am like that.
@jefiyke You see them dey bait you and you fall well. Nothing concern me with the best midfielder. na normal thing wey them dey do but you no wan see beyond am say na debate..
for this same debate them dey talk about Rogers and Palmer too but na arsenal own catch your attention ๐ ๐ ๐