@Mrlinah20 Oga shut up π€« na una talk say mancity go flop after Pep left,now 8 wins in a row you are still crying e go shock you by Decemberπ na so una doubt Arsenal till the final day dem carry premier league.we shall be thereππ»
@blak_yute@meriehunter7@PeakSxnti Give which respect Oga π€ abeg joor.. which kind talk be that? Even without red card that game fit end in draw and we will still be on top of the table buh with red card we won and you are here mis yarningππ