@BMillwall18640@Nimisioluwa Nah
U re stupid
Every country has the lazy youth in it
But u see Nigerian youth Dey work one way or the order
They don’t just wake up and do those things u said if Dey do where will they see money to continue doing those lifestyle
@MartinMurp5209@Gegeh_media Ogbeni
Commot for there 30bg no need people wey Dey gullible
Abi u see as David reply m since wey him Dey Mumu online
Na only song David vibe too him wan die
@DONJAZZY Make I still try
I don Dey comment for almost all ur tweets na gbese and them wan use call wound me
Don baba Abeg help the boy @DONJAZZY
1233321469
Access bank
Sunday Victor
Thanks boss 🙏
@DONJAZZY Be like na me no Dey get luck
Don baba Abeg see my tweet na
I really need it from house rent
To the money I borrowed from loan app to survive @DONJAZZY
Thank you 🙏 boss
@DONJAZZY@DONJAZZY I wish I get picked
Omo he hard for this side Ajeh
Landlord Dey kneck
OPay Dey call for money wey I owe
Don baba Abeg help ur boy
1233321469
Access bank
Sunday Victor asuquo