@Ezeemmanuel35@VoteAPC_2027@DAMIADENUGA You dey answer the fool ...you no see say Na copy and paste him dey do , the idiot dey hustle for food with all these him response...no worry yourself dey explain himnsef know say hungry dey
@VoteAPC_2027@de_realmrsmith@Thesentinelz@DAMIADENUGA Lol obi obi obi ....that thief in Aso Rock has been there for 3 yrs tell us what has he achieved don't deflect to obi.... Tinubu is the president what has he done ?;
@raheem6701Yisa@DAMIADENUGA Una no fit insult anyone to agree to wetin no dey ....e be like wey pikin never chop and you want flog am to agree say e no dey hungry ! If it didn't dey it didn't dey shikenna