@9zerobillions@CryptoDefiLord Na me know wetin I see, I deybtalk am now he be like joke,but when he happen I pray say make just 100naira know hard me see to play,ur followers go enter 1M just in a day and ur timeliness go fear you urself
@MiisterSurge I tell una now,factcheck me,he know get as he wan take be,this braa dey win 4-5 times in a week,dat na why I talk am last week say,know own punter cus 10 thousand for pocket beta pass 1million promise,enjoy ur hustle baba,he know easy
@Mrlanterntips All this one no be game,it's just an act of taking risk that doesn't worth it,u know feet don pass, @jujupunte and @BETFUSE1 for all this kind game they all later quit the shit lastlast.i studied them and now realized,to recover a single lost take a while, so think bro
@FATHYBETTIPS@Tomisin_001 U see am so,clesr evidence of been pacial u just do so,we wey dey with u since u dey play only live bet when X was still Twitter uhmmmm
@twitgameboy For where? No be small questions What re you bringing on the table " I asked her,she vex say she know dey do again say I dey choke her ๐คฃ