@thewesttalk@instablog9ja Funny thing come b say na cruise I dey cruise, wey blog cut put here. Me myself laugh 😂 wan kill me as I see am. I no get anything with the guy o na just normal Yoruba talk
@Auspiciou5@adedapo15930@instablog9ja Baba, why I go dey entitle to person wey I no know. Na just normal Yoruba talk and cruise, no be only him name I mention just say na this one them cut post. His house is not up to 2mins walk to my house
If Una dey reason say na hatred na Una sabi o.
@adedapo15930@instablog9ja Thank you..I’m the one in that video, me I just dey cruise normal cruise. I stay the same estate with him and he dey give people money well. Ma just normal yoruba talk. Na bcus of him I dey support gala. If him no play self I dey carry gala for my sport bet 🤣🤣
@Banana10yz@instablog9ja Na me dey the video. I just dey entertain my friends ni o, na my estate he dey stay and osimhen na sure guy. Blog twist everything, but wetin concern me since I know say na cruise
@use_inviteam@instablog9ja I’m the one in that video. it all cruise. Osimhen stays in my estate and I have seen him giving people money on diff occasions, I don’t have issue with him, I have never played football with him before. Blog just dey post weray up and down.