this one wey Bashar and that โinside ilorinโ dey speak on police brutality in ilorin be like say e don finally hit home.
when I was talking about it una dey ask me say wetin I dey do wey make police dey burst our hostels, una still talk say why I no school for my own state.. lol