When person ask me for money and I have to give to that person, I go fess go his/her retweets or comments to check if the person don ever repost my pr before, once e don engage my pr before, I go ask for aza but if e never engage my pr before, I go skip!
Monkey no go dey work make baboon dey chop, that mindset wey you use dey skip wetin dey give me money, use same mindset avoid my money.
@clrchisom@Wizarab10 Na you just foolish
You and the person wey post this nonsense
If you know Yoruba too well you should be able to understand the Benin theyโre talking about is still from Ile Ife but your foolishness will not
@letsbefucking00@Wizarab10 Are you this foolish ehnnnn
Even the Benin youโre talking about is still from Ile ife abi what is rubbish una Dey carry up and down yi self ahhhh