@tym_rrck Na small small una go dey learn se e. When two people dey and na only one person dey benefit wetin that one tell you ? He mean say the person wey dey benefit na user.
@Unc_Banks Power tank every day abeg i don use gen wella you no talk how gen mech go wan finish you when he come repair. you no even need repair solar just dey maintain ham and you’re safe for 10-15yrs.
@FabrizioRomano I’m not wishing him bad luck tho but if he’s British watch him decline as he get this contract. This is current situation of England players e.g Foden , Sancho , Saka etc