@mrbayoa1 Make unah advice make him Sue Kombo abeg ๐๐.
Make we see if him career no go end so.
Make fifa and other rival clubs put talk for the matter ๐๐
All the good things wey you dey do dey come from your heart, but you want my own good things to come from my bank App ,
Women mathematics , e no go work my sister ๐
The concept of babe showing you shege in relationship dey always muzz me ๐
Like bro are you that weak that you don't know how to cut someone off once they over step