As I pick her for park, I drop her for house make she settle in because I don late for evening ball. I give her my ATM in case she wan buy anything cook before I come back from field.
Naso i see β¦11k debit, call her immediately: βWetin you buy now now?β She say, βI fill gas 8kg.β
You fill 8kg as how baby? Since I buy that cylinder, I never fill 8kg for my life. Wetin we wan dey cook? Gas wey Hilda Baci take cook jollof that year no reach 8kg nowπ.
Na that moment I know say i no fit marry
anytime soon
Jarvis is a beautiful lady, I have met her twice and I can tell you for a fact that she's physically good looking; And yes, women's body often change after marriage. It's nothing new.
There's a lot that can said about her, but at least, she doesn't gym without results.
Let's be respectful.