@emustiviz David no send VDM and hasn't directed a word towards VDM because he knows what's up.. but, why e be say na una come de cry like this. Person wey dem beat no de move, na una de attack VDM.. u na fool well well o.
@Richie072351244@TosinBamidele8@PopsyAamir ..aswear my sis.. I reason with u gidi gan ni.. so many cancerous cells that needs to be cut off for the country to be a better place.
@TosinBamidele8@PopsyAamir See F9 wey de call efico olodo... @TosinBamidele8 Ur own don finish. Wetin VDM do no pass accountability..? If no be giving account then what is it called in your deceitful world? Na wao.. u na just de binu ori.. u na go die finish o
@Richie072351244@Vill_HeadMaster They never talked about David creating several crypto projects & rug pulling all by emself, taking all the investors hard earned money into his pocket. These people are even worse than the government. They are why, & tools of destruction to the nation.
@Richie072351244@Vill_HeadMaster You're obviously right sis... Those people be d cancer cells wey Nigeria get.. aswear. They don't talk about the point of argument, just criticism. They never talked about David quoting that anyone who supports APC is an enemy of the nation.
@Mazi_Chinonso1 abnormal jobless idle minded person.. em prick no de strong to the government wey de oppress am. With person like this, I doubt if naija can be a better place. This Mario na one of the cancers wey Nigeria get. na to plug ๐ wire to ur brain de control u remain like this.
@SONcraz Adeleke's can't afford to wash their dirty lily outside.. they know they ain't pure..even David himself. Na u na poor man pikin de rant, David and the Adeleke's wey get matter don fem๐คซ, not a word because dem know wetin de sup.
Anyways:
https://t.co/3f5l9HlAfh
Rig 2027, & die