@Beonthisone@fimlex2 I no know if nah validation you Dey seek Abi wetin
Cause na only woman fit Dey talk and insult as you Dey do
Nah to keep quiet Dey look you as the lesser man you are
@Beonthisone@fimlex2 Besides your first text shows you were not trained well
So how do you intend on training your kids better lol
Person go comment
One fool go rush go reply Dey throw insult low iq dem people
@Beonthisone@fimlex2 So a 19 year old boy shouldn’t get a gf and if he did the mother shouldn’t advice him to go work and learn something better
Bro are you gen z
@Beonthisone@fimlex2 If e reach your turn make your daughter no marry rich guy if no Dey that stable
Cause it’s suppose to be a normal thing for a guy to look for a lady financially stable if he isn’t that much
Same thing applicable to ladies