14th Undisputed World Scrabble Champion. North American Scrabble Champion(CSW) 2023. Two-time African Scrabble Champion. Brainstorming guru. Lover of Chess.
@myaccessbank I beg make una come tell the world wetin I do wey make una PND my account since April!
I don waka taya all to no avail!
Una no know the criminals wey una dey help organize ill-gotten funds? Why must you find ways to make life needlessly unbearable for the Nigerian?