@Hubpidginmx@heis_fede Leave these ones make dem Dey simp follow white people wey nor send dem
Na Osimhen wey still Dey foot their bills to TΓΌrkiye I blame pass
@ClinchRMCF@Hubpidginmx but dem say Osimhen nor worth 150m becus na Nigeria passport hin get Ana Olise get France passport
This double standards needs to stop
I just Dey laugh shall
@TheoRMadrid@Hubpidginmx but dem say Osimhen nor worth 150m becus na Nigeria passport hin get Ana Olise get France passport
This double standards needs to stop