You don't know how much you can achieve only if you try now
i tweet #RealLife
Active for the π° 24/7πΊβοΈ
Welcome πconnect let's make funds π€ππ΅π¨
If na person wey go dey engage your post you dey find, just follow me. To like and retweet no dey cost me anything pass the data wey I don already buy come online. But abeg, no follow to unfollow, because I go still catch you and unfollow back.π€·ββοΈ
Make I go wash my dirty clothes. As I no get money to carry them go the dry cleanerβs, make I do am myself. I dey come back to engage everybody. π₯π―